Songteksten

Yea Fuck olokpa Standard E go burst Have you Ever Had to make a run From the police Used to be a normal thing For me They arrest me Before they see kpoli Well i Cant lie They cuffed a man for no reason On siren dey go prison Shey i kill the dpo pikin Presido na my manchi For utako wey they camp me Man im used to this shit The bastards they always like Dey do pass See So many days i don crash for cell I look at my life and im like What the hell We dey survive on in sha allah These days i no dey stop for car Ehn How you take do am Dont worry bout me See i jiggy die How you take run am Dont worry bout me See i jiggy Die Dont worry bout me See i jiggy Die Dont worry bout me See i jiggy Die Dont worry bout me See i jiggy Die Like pamo see i jiggy die How you take do am Dont worry bout me See i jiggy die How you take run am Dont worry bout me See i jiggy Die Dont worry bout me See i jiggy Die Dont worry bout me See i jiggy Die Dont worry bout me See i jiggy Die Like pamo see i jiggy die Eight o clock i been park for corner with one of my gyal dem dey press her button Check the voltage my eyes are tinted i scope her like say yes na my calling Na my hood we dey back in z6 they know me nau mr never dulling Two seconds na him hilux show What are you doing here Oga nothing No time so i start the ride and move No be today i go land inside your cruise Rear view i dey see them dey come for back after i reversed Turn right and hit the gas Jiggy man like me don disappear My girlfriend been dey pant like underwear No be today we dey run am babe no fear So just calm down as we dey change location Ehn How you take do am Dont worry bout me See i jiggy die How you take run am Dont worry bout me See i jiggy Die Dont worry bout me See i jiggy Die Dont worry bout me See i jiggy Die Dont worry bout me See i jiggy Die Like pamo see i jiggy die How you take do am Dont worry bout me See i jiggy die How you take run am Dont worry bout me See i jiggy Die Dont worry bout me See i jiggy Die Dont worry bout me See i jiggy Die Dont worry bout me See i jiggy Die Like pamo see i jiggy die Fully endorsed Fully endorsed my bruva Are you fucking mad Hahaaaa Guy Ha we don blow
Writer(s): Jibril Omaki Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out