Muziekvideo

Verschijnt in

Credits

COMPOSITION & LYRICS
Victor Chibuzo Agbo
Victor Chibuzo Agbo
Songwriter
Blessing Chiamaka Nduagwa
Blessing Chiamaka Nduagwa
Songwriter

Songteksten

Mhmmm hmmm mhmm Blessn jol C-lyrics pon D vocal Girl for your love am hungry oh I don't need ofe'egwusi Say na your love be my hungry oh Oh no ah See I'm traveling Baby I'm trembling I don't wanna loose you So am trembling I will take you to Germany Oh ye ye I dey higher higher For this your love I dey manya manya Say this your love is fire fire Since I begin to love I dey waya waya eh Oh no ah I can be the hook if you want Let me be the reason you're living Baby I'm tipsy Don't give excuses I'll be your chizzy Yeah eh eh eh eh eh eh One step at a time We will be together For life ah Baby eh eh eh eh Your love ma mgborogu'oji My baby, my baby Say my shawty orente My baby, my baby eh Wetin me I go do for you eh Just to let you know love Na'evumueju You know your love Na'evumueju eh Na love wey I need Na love wey I need Am in love with you Love is sacrifice (uh yeah) Anywhere you go I go follow you Anywhere you are, I'll be right beside you If you call my name, I will answer you My love for you e no go die Say my love for you no go die ya ya Oga' su pututu Oga' su pututu Girl e be you you Na you you I want to marry Girl e be you you Na you you, wey I want to carry Na you dey make e My heart e dey ting-a-ling-ga-ling-ling When you call me sugar daddy Say na you I want to marry ri ri ri See what you've done to me That makes me call your name Right here... Am standing in-front of you uh You be my love I'll give my heart to you You make my heart Beat just for you Anything I go do for you you Mr Oludare Ogunde Enough respect DJ wizard Say Mana Mana know that you're a bad man Respect to ya CEO
Writer(s): Victor Agbo Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out