Songteksten

It's Donkayyz the jam maker Perfect Common go and hustle eh Make you fit chop Common go and hustle eh Make you blow up Common go and hustle eh Make you cash out Common go and hustle This life na money be man eh Poor man deserve no rest Poor man deserve no girls Poor man no suppose dey sleep Poor man suppose dey grind As a poor man wey you be I swear your umh umh No suppose dey rise Poor no suppose go party Dem go use dorime Oppress am for club Poor man deserve no rest Poor man deserve no girls Poor man no suppose dey sleep Poor man suppose dey grind As a poor man wey you be I swear your umh umh No suppose dey rise Poor no suppose go party Dem go use dorime Oppress am for club eh Poor man poor man Hustle hustle grind Poor man poor man Hustle hustle grind Poor man poor man Hustle hustle grind Poor man poor man Common wake up hustle grind When you go stop to dey beg You never tire to trek You see your mates dey buy benz You talk say na juju And bike you no get You get serious girlfriend But no serious business Iron sharpeneth iron Nobody wan dey with person Weh useless Use your head no go relent Leave to dey chase girls Chase the bread Cause if e red no barnie go dread Na only who get Weh dem dey respect Comot for bed hustle on stead Though it could be hard But give it your best No go dey zuzu zuzu Like a mugu mugu Come dey loosu loosu Nigga wait Have you ever tried start anything But you really wanna nak everything Omo nigga can wrap anything Drag anything But you can't brag anything Nah anything Nigga make you try make you change Cause to make am for this life No be chin chin So you gotta keep on Grinding and working And keep on pushing no stopping And always try developing on your self And your work cause Poor man deserve no rest Poor man deserve no girls Poor man no suppose dey sleep Poor man suppose dey grind eh As a poor man wey you be I swear your umh umh No suppose dey rise Poor no suppose go party Dem go use dorime Oppress am for club Calm god's time e be the best Na for person wey dey work Cash out e dey for front Na for person wey dey bomb I want to win a grammy Na person wey sabi sing The way you dress your bed Na the same way wey you go sleep Common wake up poor man Your mate dey work you dey dull man Na person wey get money Dey be boss man If you no get Money Then you be wrong man Advice no be curse Hope you know man If you no get you be no man But when you go get you be big man People go dey call your phone Like you thief man See money dey cause insult man But same thing dey bring respect man Your destiny dey for your hand man But don't looku down on no man Person dey help person grow man You no fit fly on your own man Dress your bed well don't be lame man As you dey work make you pray man Make you pray man Poor man deserve no rest Poor man deserve no girls Poor man no suppose dey sleep Poor man suppose dey grind As a poor man wey you be I swear your umh umh No suppose dey rise Poor no suppose go party Dem go use dorime Oppress am for club eh Dem go use dorime Oppress am for club eh Perfect Dem go use dorime Oppress am for club
Writer(s): Rex Dum, Saro Barikui Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out