Songteksten

I can't stop reading signs My temperature dey rise Are we gon fck tonight Cos I don off the light Nyenumu kiss Nyenumu kiss oh baby Do me all the thing you wan do before you run away (eh eh) Hold me tight I'm loosing it already Konji want to killi man pikin Make I pour my sorrow away Give me oha Something wey sweet like oha Mami give me oha I want to cool my temper (yeah yeah oha) Something wey sweet like oha Mami give me oha I want to cool my temper (yeah yeah eh) (My body dey choke) My body dey choke when you do like millipede If you give me chop Asa I go finish it No time to crush I'm in the rush And when you take it off Preacher man convert See wetin you cause With you butt and breast No teasing cos I'm going nuts (oh baby) Nyenumu kiss Nyenumu kiss oh baby Do me all the thing you wan do before you run away (eh eh) Hold me tight I'm loosing it already Konji want to killi man pikin Make I pour my sorrow away Give me oha Something wey sweet like oha Mami give me oha I want to cool my temper (yeah yeah oha) Something wey sweet like oha Mami give me oha I want to cool my temper (yeah yeah eh) Oha (ololo) Oha (ololo) Nyenumu kiss Nyenumu kiss oh baby Do me all the thing you wan do before you run away (eh eh eh)
Writer(s): Chukwuemeka Chike - Ezekpeazu Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out