Songteksten

Obah Oh baby this your waist Man go taste ki ma saye o how many life wey man go dey This your waist ko ma pami o ah ah You put it all on me telling me how can i decide Your lickle whine give me peace of my mind oh my love No fit see my front oh my love And i cannot deny what I feel what I feel inside You sweet like wine wey dem no refine oh my love No fit to see my front oh my love Just to find your remedy the thing dey cause emergency If i be your harmony would you be my company If e cause felony olomi Shey o ma feran mi Iwonikan lo wunmi na you be my energy Ose mi bi ose mi bayi perere Ose mi bayi na se mi bi perere Ose mi bayi na se mi bayi perere Ose mi bayi na Ose mi bi ose mi bayi perere Ose mi bayi na se mi bi perere Ose mi bayi na se mi bayi perere Ose mi bayi na Oh baby this your waist Man go taste ki ma saye o how many life wey man go dey This your waist ko ma pami o ah ah All I want is make you come dey my side Make you come be my bride make you no leave my life oh oh Just to find your remedy the thing dey cause emergency If i be your harmony would you be my company If e cause felony olomi Shey o ma feran mi Iwonikan lo wunmi na you be my energy Ose mi bi ose mi bayi perere Ose mi bayi na se mi bi perere Ose mi bayi na se mi bayi perere Ose mi bayi na Ose mi bi ose mi bayi perere Ose mi bayi na se mi bi perere Ose mi bayi na se mi bayi perere Ose mi bayi na
Writer(s): Adegoke Aderinmola Afeez Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out