Muziekvideo
Vergelijkbare songs
Credits
PERFORMING ARTISTS
Jaystifla
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Boluwatife Joseph Akinloye
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Hydraulix Fonye
Producer
Songteksten
Chairman, Chairman
Wa sei bebia
Champion
Woske
When I no get money
Nobody dey for me
Now they wan to gum body
But me ano care, me I just want to jolly
Girls wan twerk for daddy
Dem dey call me honey
But me ano go fall for that thing
Cause I know, it's all about the money
Forgetee, Money dey
Where you wan go, it's a holiday
No yawa, money dey
E full ground, money dey
Na money be respect
The only reason, you go call underage big boy
Abi wetin you expect
You can't start the party until jaystifla come
Dem be calling me Zaddy
All the girls, dem be calling me Zaddy
Dem be calling me Zaddy
All the girls, dem be calling me Zaddy
Dem be calling me O.G
All the boys, dem be calling me O.G
Dem be calling me O.G
All the boys, dem be calling me O.G
Money, Owo, Kudi, Sika
Ego, L'argent, Moolah, Paper
Nana Shika, I'm that nigga
Forgetee price chale
Anajo Wei di3, Y3n da
Change the frequency
If they ain't talking cheddar
The money loud
So mi n ti nie wo ka
Where dem girls dey
Theresa, Kezia
Chale, go bring them with that Bentayga
All the bottles on me, trips on me, Bills on me, don't you worry
Put that booty on me
Wine slowly
Oh, na your fault if you don't KNOW me
Woske
Dem be calling me Zaddy
All the girls, dem be calling me Zaddy
Dem be calling me Zaddy
All the girls, dem be calling me Zaddy
Dem be calling me O.G
All the boys, dem be calling me O.G
Dem be calling me O.G
All the boys, dem be calling me O.G
Forgetee, Money dey
Where you wan go, it's a holiday
No yawa, money dey
E full ground, money dey
I say money dey
Where you wan go, it's a holiday
No yawa, money dey
Herh Money dey
O.G
Dem be calling me Zaddy
All the girls, dem be calling me Zaddy
Dem be calling me Zaddy
All the girls, dem be calling me Zaddy
Dem be calling me O.G
All the boys dem be calling me O.G
Dem be calling me O.G
All the boys dem be calling me O.G
Ego, L'argent, Moolah, Paper
Nana Shika, I'm that nigga
All the bottles on me, trips on me
Bills on me, don't you worry
Put that booty on me
Wine slowly
Oh, na your fault if you don't know me
Woske
Writer(s): Boluwatife Akinloye
Lyrics powered by www.musixmatch.com