Songteksten

Shey you want to dance, abi you no go dance Oya give me chance, make i do my dance Who no want to dance, abi you come by chance Oya give me chance, make I do my dance We go party party eh I no want any wahala We go party party eh eh But we go give dem wahala Ife mi eh eh Na you be my baby I di k'ife eselu'ese Maka n'ifea mel'eme Na you be my olomi I no go use you do yeye... I go dey where you dey if you go dey Anyday if na money I go pay Anything you want o I go pay Gucci Prada I go pay Pounds and dollars I go pay Ego ji olu oo I go pay Shey you want to dance, abi you no go dance Oya give me chance, make i do my dance Who no want to dance, abi you come by chance Oya give me chance, make I do my dance We go party party eh I no want any wahala We go party party eh eh But we go give dem wahala We go party party eh I no want any wahala We go party party eh eh But we go give dem wahala Give me more love oh gurl Girl I need you so bad Put it on gram Make dem see the vibe ayayaya Tik it on Tok make dem Talk ayayaya Shey you want to dance, abi you no go dance Oya give me chance, make i do my dance Who no want to dance, abi you come by chance Oya give me chance, make I do my dance We go party party eh I no want any wahala We go party party eh eh But we go give dem Wahala We go party party eh I no want any wahala We go party party eh eh But we go give dem wahala Kparakpo party party eh I no want any wahala We go party party eh eh But we go give dem wahala
Writer(s): Ken Ugo Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out