Muziekvideo
Muziekvideo
Credits
PERFORMING ARTISTS
Lyno Casino
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Anthony Cynthia
Composer
Songteksten
My life
They nor Dey tell anybody
Money go change anybody
So me go jejely Dey go go go go go go
Dey make my money oh
(Oremi make you Dey hear Abeg oh)
Happy day
oh happy day
Holiday
inside Malay
Where Dem Dey
Make we jaye
Nor Dey hate
Cause I’m living my life
Can’t let no bad energy on me tonight
Cause I’m living my life
Can’t let no bad energy on me tonight
Eeeeeeeeeee
Take the pain away oh
So I feel okay
I know who Dey for me oh
No need to pretend oh
I nor fi to give up
I’m heading to the top
I nor go fit to stop
Shey you know wassup
They nor Dey tell anybody
Money go change anybody
So me go jejely Dey go go go go go go
Dey make my money oh
(Oremi make you Dey hear Abeg oh)
Happy day
oh happy day
Holiday
inside Malay
Where Dem Dey
Make we jaye
Nor Dey hate
Cause I’m living my life
Can’t let no bad energy on me tonight
Written by: Anthony Cynthia