Songteksten

Le oh My mama deny you Say you no get womb But na you I choose Your friends them dey laugh you And dem dey use you and they catch cruise See I don't care about your past I only care about your present Cuz no one else is perfect Hmmm They say you no go school And you no know book Say you be fool And the boys them dey confuse you Withy juice you open foot See I don't care about your past Me I just want deh for your future Cuz me sef I no perfect hmmm So I go start teach you from ABC Till you reach university Give you everything you need Girlie do you believe me Ma girl Hmmm I'll never leave your side I'll never leave your side (Mbelleh mama) The world needs you that is why you are here (Mbelleh mama) And I need you that is why I am here (Mbelleh mama) Don't bother what they say Cuz I don't really care (Mbelleh mama) I always will be there (Mbelleh mama) The world needs you that is why you are here (Mbelleh mama) And I need you that is why I am here (Mbelleh mama) Don't bother what they say Cuz I always will be there (Mbelleh mama) And I don't really care See anytime you land in a trouble (I go fight for you) And even when you no deh around (I go dey pray for you) And when your friends them run leave you (I go stand by you) And even when you feel so lonely (My girlie I will comfort you) So my baby no mind They say bitter thing dem no fine But bitter kola fine So I go call mamy Ngwa ei massa Make ei pull-up with palm wine So make we dance and dine Girl I no dey lie We can go offline Cuz I gatchu baby Ask Godemma So I go start teach you from ABC Till you reach university Give you everything you need Girlie do you believe me Ma girl Hmmm I'll never leave your side I'll never leave your side (Mbelleh mama) The world needs you that is why you are here (Mbelleh mama) And I need you that is why I am here (Mbelleh mama) Don't bother what they say Cuz I don't really care (Mbelleh mama) I always will be there (Mbelleh mama) The world needs you that is why you are here (Mbelleh mama) And I need you that is why I am here (Mbelleh mama) Don't bother what they say Cuz I always will be there (Mbelleh mama) And I don't really care
Writer(s): Loic Fuh Sumfor, Godwil Eyong Tamba Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out