album cover
Reflection
album cover
Reflection werd uitgebracht op 27 januari 2023 door Eavesdrop Records als onderdeel van het album Back from the Moon - EP
27 januari 2023
LabelEavesdrop Records
TaalEnglish
BPM93
Melodische kwaliteit
Akoestiek
Valence
Dansbaarheid
Energie

Muziekvideo

Muziekvideo

Songteksten

Oh oh oh
Oh oh oh oh
Yeah eh eh eh
Ehhhh
Sunrise to sundown
E be you wey dey bless me nonstop
It’s not by my power
You steadily putting me on top
If e no be you wey be my guardian
Me I for don loose guard tire
If you no dey surround me with fire
I for don turn their suya
I dey give you the thanks
I no dey take anything for granted
Deliver me from mandem
Wey wan try to condemn
Me I no dey like nonsense
Try me, you go see problem
I’m covered, you dare not touch me
Reflection
Reflection
Reflection eh
Reflection
My life is a reflection
Of what you are doing
Reflection
Oh oh oh
Oh oh oh oh
Yeah eh eh eh
Ehhhh
Dem’a try to stop you
But you give dem no breathing space
Dem’a test you
Shey dem no dey look person face
Anything You want for this life my brother
Just keep working hard, you go get the answer
That’s my life’s philosophy you know
This na true reality untold
My footsteps, they now want to follow
You raise me high on a low
I Dey give you the thanks
I no dey take anything for granted
Deliver me from mandem
Wey wan try to condemn
Me I no dey like nonsense
Try me, you go see problem
I’m covered, you dare not touch me
Reflection
Reflection
Reflection eh
Reflection
My life is a reflection
Of what you are doing
Reflection
Reflection
Reflection
Reflection eh
Reflection
My life is a reflection
Of what you are doing
Reflection
Uhh uhh uhhhhhhhh
It’s Rukky Great
Written by: Oghenerukevwe Great Atikpe
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...