Muziekvideo

Verschijnt in

Credits

PERFORMING ARTISTS
Seduction
Seduction
Performer
Lilcase
Lilcase
Performer
DJ STANDARD
DJ STANDARD
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Gabriel Adebayo Temitope
Gabriel Adebayo Temitope
Songwriter
Oghale Blessing Sylvester
Oghale Blessing Sylvester
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Seduction
Seduction
Producer

Songteksten

Seduction Dj Standard (Itz Tiga Pro Dé Hella Producer) Abena see as you bad This big body see wetin you carry Abena see as you bad Yeah we getting paid (Yo) Yeah we getting paid And your chick Yeah she's getting laid It's getting late (Ye) It's getting late And I fit do anything Wey go make you to need me Girl Please me oh this your body My girl I've been needing And I fit do anything Wey go make you to need me Girl please me oh this your body My girl I've been needing Basically your love dey make me mental Make we take am gradually slowly this love go enter Omolokpe dem call us Girl I go give you love Wey go make all your friends them start to jealous Girl I've been sitting all alone They observe your body This your back Girl e don carry me they go Carry me spend my money And I fit do anything Wey go make you to need me Girl Please me oh this your body My girl I've been needing Abena see as you bad This big body see wetin you carry Abena see as you bad (Seduction) Yeah we getting paid (Yo) Yeah we getting paid And your chick Yeah she's getting laid It's getting late (Ye) It's getting late Among all that girls You the one I choose Omoge you know be one night food Put my love for your body Wey go make you wan you bust out juice Abena no go do gra gra No go dey do like that When my head they hot Only you fit cool me down No dey use me do yanga Ah shà mà shèy lo Anything wey you do shà mà shèy lo Come sail my ship Like sailor Anything wey you do shà mà shèy lo And I fit do anything Wey go make you to need me Girl please me oh this your body My girl I've been needing Abena see as you bad This big body see wetin you carry Abena see as you bad Yeah we getting paid (Yo) Yeah we getting paid And your chick Yeah she's getting laid It's getting late (Ye) It's getting late Love pretty girls with sexy body Wan live my life no wan send nobody Hold this your girl Or I chop her body Wan live my life no wan send nobody (yeah) Love pretty girls with sexy body Wan live my life no wan send nobody Hold this your girl Or I chop her body Wan live my life no wan send nobody (yeah yeah) Seduction Sedor
Writer(s): Gabriel Adebayo, Adaji Odiri Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out