Muziekvideo

Flavour - Oppressor [Official Audio]
Bekijk de videoclip voor {trackName} van {artistName}

Verschijnt in

Credits

PERFORMING ARTISTS
Flavour
Flavour
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Flavour
Flavour
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Masterkraft
Masterkraft
Producer

Songteksten

Original rude boy Mr.Flavour Pon the dance Dem don't know The no dey sour Kaki no be leather Okro no be soup oh No be Marriage oo My life is better than All the people wey dey jealous me They want to take away my sunshine oh Dem no wan make I drink water drop cup Am covered by the blood eh That's why anywhere we go Dey show me love eh Oppresor Eh oppresor Oppressor oppressor oppressor Oppresor Eh oppresor Oppressor oppressor oppressor Am just a jolly fellow I no dey like wahala I do my thing my own way Dey your lane I dey my own lane oh My life is better than All the people wey dey jealous me They want to take away my sunshine oh Dem no wan make I drink water drop cup Am covered by the blood eh That's why anywhere we go Dem show me love eh Oppresor Eh oppresor Oppressor oppressor oppressor Oppresor Eh oppresor Oppressor oppressor oppressor Baby wey dey piom piom piom Your time don dey go go go go Johny wey no like em baby oh Another man go take your baby oh Driver wey dey go wa wa wa wa Sofly no go jam somebody Oga wey dey chop money Whistle blower don dey blow blow Eburu jee eburu naa So ndi oppressor Eburu jee eburu naa Nekwa so ndi oppressor My hand no dey Eburu jee eburu naa So ndi oppressor Flavour nwa Eburu jee eburu naa So ndi oppressor The no dey sour Kaki no be leather Okro no be soup oh No be marriage oh My life is better than All the people wey dey jealous me They want to take away my sunshine oh Dem no wan make I drink water drop cup Am covered by the blood eh That's why anywhere we go Dem show me love eh Oppressor Eh Oppresor Eh oppresor Oppressor oppressor oppressor Oppresor Eh Oppresor Oppressor oppressor oppressor Oppressor oppressor oppressor Oppresor Eh Oppresor Oppressor oppressor oppressor
Writer(s): Okoli Chinedu Izuchukwu, Sunday Ginikachukwu Nweke Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out