Songteksten

It's Obidi Gbedu dey here Shuga! Shey u don see where love dey killi pesin Pesin pikin I be your lover try dey appreciate pesin Pesin pikin Under my cover I go accommodate your love oh Oh your love oh If u no do, I no go love again oh Dey play oh Just dey play oh Oh baby! Na u go kill me Na u go Na u go finish me Na u go (With to love ooh) Na u go kill me Na u go Na u go finish me Na u go (With to love ooh) Continental baby Only you sweet my brain You give me peace of mind Don't leave me hanging (woo ho ho) You do me things and things Oh ma baby The way you bend your knees Puttu mi for trouble oh oh oh Shey u don see where love dey killi pesin Pesin pikin I be your lover try dey appreciate pesin Pesin pikin Under my cover I go accommodate your love o Oh your love If u no do, I no go love again o Dey play oh, Just dey play oh Oh baby! Na u go kill me Na u go Na u go finish me Na u go (With to love ooh) Na u go kill me Na u go Na u go finish me Na u go (With to love ooh)
Writer(s): Obidi Otubelu Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out