Songteksten

Whistle Aibo Obi Chikolobi Obi Obi Chikolobi Obi Obi Chikolobi Obi Obi Chikolobi Obi All is in order They are getting better Dem want make I suffer God flip am to hammer Steady remember My days for Yaba Unilag Dedicate the Raba To all my Korreans oooo E get many things wey dey Dey for my mind like so Suffer suffer don end never never to return o As the mulla don show Make we start to dey jolly o You know how the tin go obi The beating jus dey carry me dey go where I no know Nektunez just dey carry me Dey go Dey carry me dey carry me dey go Where I no know, and a riggi and a riggi mon ro Marilyn Marilyn Monroe 2023 Dey do my dorty President by force and voting Dey go funny But my people dem go say I wanna turn turn up on a Friday Make dem no go kpai for the highway Me I wanna Jaiye foreign Say me I wanna shake my body Make nobody stress my vibe Make nobody kill my flow I turnup I turnup I turnup Aibo The beating jus dey carry me dey go where I no know Nektunez just dey carry me Dey go Dey carry me dey carry me dey go where I no know
Writer(s): Chukwufunaya Anita Obidi Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out