Songteksten

I non wan puttin myself for trouble I non wan puttin myself for somthing Wey go bringing me down trouble I non wan puttin myself for trouble I non wan puttin myself for somthing Wey go bringing me down trouble Away Away Away Away Na oluwa wey dey shower me Na him canopy wey dey cover me Na oluwa wey dey shower me Na him canopy wey dey cover me I dey my own i non want any trouble Some people dey fight everyday Dem non want to stop oo Na money i dey find for my junction Nobody can stop me to shine Nobody can preasure me Right now oluwa don turn my water to wine Right now he make my life so beautiful I non dey form I non dey shake Non come dey preasure me For watin i know for myself Non con dey do do me keteke ketete oo He don turn my life around He don make me so great God i thankin you For everything you've done for me Away Away Away Away Na oluwa wey dey shower me Na him canopy wey dey cover me Na oluwa wey dey shower me Na him canopy wey dey cover me I non wan puttin myself for trouble I non wan puttin myself for somthing Wey go bringing me down trouble I non wan puttin myself for trouble I non wan puttin myself for somthing Wey go bringing me down trouble
Writer(s): Presh Milli Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out