Topsongs van Ofili
Credits
PERFORMING ARTISTS
Ofili
Performer
Ludovica
Performer
KissBeatz
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Ofili
Songwriter
Ludovica
Songwriter
KissBeatz
Composer
Songteksten
Life nor be beans but we wan chop
We nor dey see when they fuckup
Papilo still go dey turn boss
Papilo still go dey make you pompous
I do ma thing jeje gimme dat
And I stand well o gidigba
You wanna price me do the math
Mmm mmm
Many promises wey we no get the feedback
If e no be money I nor dey for the chit chat
Plenty things for my brain I wan speak out
Hmmm mmm
It's been a long long time pon tha road
Wey man don dey knock on tha door
And man still dey search for tha gold
You know nobody know tomorrow
Me I just wan feel at home
Tell them make the leave me alone
Me I wan dey do as know
Tell em make dem leave me alone
Life nor be beans but we wan chop
We nor dey see when they fuckup
Papilo still go dey turn boss
Papilo still go dey make you pompous
Life nor be beans but we wan chop
We nor dey see when they fuckup
Papilo still go dey turn boss
Papilo still go dey make you pompous
I could lead you astray but I don't want to
If you tell me a lie me go find out oh
You no push me away
On and off, never break
Cuz I care, yes I care
Oh yeah
Yeah yes
I've been good all year
Me work hard no tears
Chop the bread I eat
Me be safe Ofili with me
I'll be okay
Make me feel at home
Oh today
I'll be the first to say
Life nor be beans but we wan chop
We nor dey see when they fuckup
Papilo go still turn boss
Papilo go still make you pompous
Life nor be beans but we wan chop
We nor dey see when they fuckup
Papilo still go dey turn boss
Papilo still go dey make you pompous
No no nobody know
Nobody know
When I don dey do my thing dey go
As I dey run am on a low
No no nobody know
Nobody know
When I don dey do my thing dey go
As I dey run am on a low
Writer(s): Whales Godwin Ofili, Edqvist Bjorn Magnus, Hallberg Lars Bjoern Erik, Hector Theo Eric, Hellbring Olle Erik, Josef Sami Yousri, Zacharias Oerjan Nordmark
Lyrics powered by www.musixmatch.com