Songteksten

Dem been dey tell me tell me Nothing dem no tell me Me I no gree leave you Cause you no whine me You no tire me She dey make me lose my cool I'm losing control now I want you now I don't need anybody but you now Wetin I go do All I want is your love I wanna be your iron man I wanna be your superman My love I wanna be your iron man I wanna be your superman My love Baby you dey tickle my fancy Baby you dey tickle my fancy Baby you dey tickle my fancy oh Omalicha you dey tickle my fancy Asanwa you dey tickle my fancy Baby you dey tickle my fancy oh I wanna be your iron man I wanna be your superman My love I wanna be your iron man I wanna be your superman My love Baby you dey tickle my fancy Baby you dey tickle my fancy Baby you dey tickle my fancy Omalicha you dey tickle my fancy Asanwa you dey tickle my fancy Baby you dey tickle my fancy oh
Writer(s): Ogana Ekene, David Dekor Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out