Topsongs van Henry Adams
Credits
COMPOSITION & LYRICS
Henry Oluwaseyi Adams
Songwriter
Songteksten
Ayo yo oyo yo
Ayo yo ayo yo
Suffer suffer no be for me o
Na why I hustle for the money o
Moma Lola ta se ko nio
Kolorun sha Ma sho mio
E don tey e don tey ni
This hustle go pay me
Make I pull up in Ferrari
Make dem fit to know Wetin I carry
Moma shaye mi lo owe
Moma shaye mi lo owe eee
Moma shaye mi lo
Shaye mi lo
Kin Ma jaye mi lo owe
Moma shaye mi lo owe
Moma shaye mi lo owe eee
Moma shaye mi lo
Shaye mi lo
Kin Ma jaye mi lo owe
Ayo yo ayo yo
Ayo yo ooo ayo yo
Ayo yo ayo yo
Ayo yo ooo ayo yo
Back in the days in Port Harcourt
When I freestyle for the bank hall
Naim I don call on my father
Say me I must follow the ladder
Make I see money chop and trowey o
Make give to the poor on the way o
Na only money wey be my true love o
Ko bale da mo se sun church o
Loke loke lama ma o
Plenty money for my parlor
Ibi toba ga lamama lo
Ibi lawa aale salo
Moma shaye mi lo owe
Moma shaye mi lo owe eee
Moma shaye mi lo
Shaye mi lo
Kin Ma jaye mi lo owe
Ayo yo ayo yo
Ayo yo ooo ayo yo
Ayo yo ayo yo
Ayo yo ooo ayo yo
Ayo yo ayo yo
Ayo yo ooo ayo yo
Ayo yo ayo yo
Ayo yo ooo ayo yo
Writer(s): Henry Oluwaseyi Adams
Lyrics powered by www.musixmatch.com