Muziekvideo

Credits

COMPOSITION & LYRICS
Saviour Oryiman Michael
Saviour Oryiman Michael
Songwriter
Prince Victor Ekanem
Prince Victor Ekanem
Songwriter

Songteksten

Money want put me for trouble o Oohh oh Ehh eeehhh Oohh oh Aii Kpakpangolo (kpangolo) Kpakpangolo (kpangolo) Kpakpangolo (kpangolo) Kpakpangolo (kpangolo) Odumo Ogene Odumo Ogene Odumo Ogene Ogayara Suru ya ya ya Suru ya Suru ya ya ya Suru ya Suru ya ya ya Suru ya Men dem no dey talk Dem no dey shout E dey show for body If you no see you go smell the odour E be like daily bread How I dey focus on the mulla As I wake up for my bed So no dey carry me dey run around If you owe me make you pay me Make me and you no come dey play kpangolo Hmm Na you go tire See my money I no dey use am play Shey you want dey whine me Wetin you see na im you go take If I holla and you no get my paper Na that time we go do Kpakpangolo Kpakpangolo If you owe me make you pay Cos if you run Wetin go follow no be child's Ojoro Na wetin I no like No come dey play me like omomo Kpakpangolo (kpangolo) Kpakpangolo (kpangolo) Odumo ogene Ogayara Suru ya ya ya Suru ya Suru ya ya ya Suru ya Suru ya ya ya Suru ya
Writer(s): Saviour Michael Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out