album cover
Activate
album cover
Activate werd uitgebracht op 17 mei 2024 door King Rapsodi, under exclusive license to ONErpm als onderdeel van het album Activate / Cruise Sound - Single
17 mei 2024
LabelKing Rapsodi, under exclusive license to ONErpm
TaalEnglish
BPM115
Melodische kwaliteit
Akoestiek
Valence
Dansbaarheid
Energie

Muziekvideo

Muziekvideo

Songteksten

Ladies and gentlemen
This is a jam and I love this jam
And I like you to feel this jam
This is the jam
I pray for ****, I pray for ****
Wey dey ginger
Make dem get am bigger, make dem get am bigger
Bigger bigger
I pray for the ladies, I pray for ladies
Wey dey work hard, make dem make am bigger
Make dem get am bigger, bigger bigger
I Dey pray for blessing, I dey pray for goodness
Mercy, mercy
Make I play Messi, make I dribble person
Without no jersey
Make we activate, make we activate
Spend some money activate
I dey spend some money
Make we activate
Steady activate, steady activate
Spend some money activate
Steady activate
Activation ,, Activation,, motivation
Steady, steady, money calculation
Calculation,, illustration
Na we put dem for tension
Now dem dey pay me attention
Popular, all of dem dey my mansion
Make we flex Jon
Kilode, kilofesuo, Kilode, kilofesuo
I Dey pray for blessing, I dey pray for goodness
Mercy, mercy, make I play like Messi
Make I dribble person, without no jersey
Make we activate, make we activate
Spend some money activate
I dey spend my money
Make we activate
Steady activate, steady activate
Spend some money activate
Steady activate
I dey spend my money
As I Dey spend my money, I no send their money
I no send nobody, dem dey dusybody
As I dey spend my money, I dey shake my body
I dey throw some money, dem dey hate on body
Written by: Rasaki Andrew Sodiki
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...