Muziekvideo
Muziekvideo
Credits
PERFORMING ARTISTS
Tim3oo
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Ali balogun Timilehin
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Crimina Riddim
Producer
Songteksten
Hey I never wanna play no games
I’m confused but I’ve still got faith
Fuck that **** on your pay roll
I’m the one who say so
How you wanna feel my pain
Me I just wanna light my cigarette
Mountain hills I find my citadel
To get inspiration
Never wanna be the lesson
But I guess that kinda tell
I no even get one maga
Wey go soft me wey go make me gapa
Thank opay for the naira
toh fun mi ni cashback
How I for dey face this sapa
you go drop update you bath some for back
Me I don tire for this kain life whallai
Money we never reach your hand sef don get budget
I no get coin but I get wallet
Bless my way lord
Bless my way lord
‘cause I want to survive
Yeah I I want to survive
Bless my way lord
Bless my way lord
My blood my blood
When kasala bust you no pick my call
I no even vex for that one
I dey beg baba God
Very soon e go reach my turn
So much responsibilities
Don’t even know why I’m doing this
But I guess I’m going through life
And I don’t even mind
So far the end is bright
When I drop gbedu you be feeling it
We never really had much
But we rich in Christ like my mum would say
But I told her ain’t no pastor
Hey, I want the cars and mansions
She say
Malo sare moto kolu keke
I know you’re working Timilehin jowo pele
But mummy to be honest I’m getting tired
I just wan dey I no wan Dey para
Bless my way lord
Bless my way lord
‘cause I want to survive
Yeah I I want to survive
Bless my way lord
Bless my way lord
Written by: Ali balogun Timilehin


