Muziekvideo
Muziekvideo
Credits
PERFORMING ARTISTS
Tribe Boyz
Performer
AGUNNA
Performer
Napoleon TBFI
Performer
COMPOSITION & LYRICS
UCHENNA CHIGBO
Composer
Kelvin Napoleon Etinosa
Composer
Yung.Wav
Composer
PRODUCTION & ENGINEERING
Yung.Wav
Producer
Songteksten
INTRO
hmmhmm Tribe Boyz dey here so
hmmhmm Agunna dey here so
CHORUS
If na groove you wan groove
Make you know we like such
Police for ends wanna take man’s prof
Can’t allow I’m a G plus one
Dem no know what’s up
If na money wey she want
Make she know we get much
E lap her hand
Now she twerking some
The kind of things she go do for fun
AG and the Tribe boys show
HOOK
Get that Luba throway o
Boys on the matter, Otego
Shima give me shito o
Before you Para Look face o
Get that Luba throway o
Boys on the matter, Otego
Shima give me shito o
Before you Para Look face o
Yeah mans looking for a brown skin cutie (wallahi)
Shima shitor give me plenty (yeah)
For your loving I fit buy you fendi (add on)
If you bend it I'mma add some gucci (yeah)
AG and the gang we be moving swiftly
Straight to the bag dealing heavy duty
Care for tits but I love fat booty
Gimme that berry gimme that cherry
Before before she used to love the boy
Before the funds she used to love the boy
Now kabaluba short she wan Dey jonze the boy
Nagging all day she juh Dey stress the boy
Popo still short man funds yeah
Eegbo still Dey burn man funds yeah
Shima Shitor still Dey chop man funds
But we get am plenty these hoes can’t touch
CHORUS
If na groove you wan groove
Make you know we like such
Police for ends wanna take man’s prof
Can’t allow I’m a G plus one
dem no know what’s up
If na money wey she want
Make she know we get much
E lap her hand
Now she twerking some
The kind of things she go do for fun
AG and the Tribe boys show
HOOK
Get that Luba throway o
Boys on the matter , Otego
Shima give me shito o
Before you Para Look face o
Get that Luba throway o
Boys on the matter, Otego
Shima give me shito o
Before you Para Look face o
OUTRO
Yeah mans looking for a brown skin cutie
Shima shitor give me plenty (yeah)
For your loving I fit buy you fendi (add on)
If you bend it I'mma add some gucci yeah
Written by: Kelvin Napoleon Etinosa, UCHENNA CHIGBO, Yung.Wav