album cover
Na You
album cover
Na You werd uitgebracht op 1 augustus 2024 door CLENCH als onderdeel van het album BEYOND BELIEF
1 augustus 2024
LabelCLENCH
TaalEnglish
BPM114
Melodische kwaliteit
Akoestiek
Valence
Dansbaarheid
Energie

Songteksten

hu hu wee,ye oo
nobody but you ,girl it’s me and you ,baby na you I choose … (let’s go)
I know that everybody even my friends don tell me say ,make I leave you walk away( you no reach be my type )pastor give me warning say me and no fit marry o ,Melanie mi pumping (lo fokan bale)
Wetin I see dem no Dey see,Wetin we share dem no Dey feel ,no matter what na you and me ,I no go gree if them say make I leave you,Wetin I see dem no Dey see,Wetin we share dem no Dey feel ,no Matter what na you and me ,na you be the one ooo
na you ,na me and you forever ,na you ,na you ,na you ,na you and me (dem no fit put asunder )na you ( nobody else matter ) na you ,na you ,na you ,na you and me …you know I gat you …
we’ve gat our life’s to live ,nobody fit decide oo,no matter who dem be ,I no send their father e, girl you’re my number one baby I swear you light up my days ,for me you’re the one I choose,no one go take your place ooo
Wetin I see dem no Dey see,Wetin we share dem no Dey feel ,no matter what na you and me ,I no go gree if them say make I leave you,Wetin I see dem no Dey see,Wetin we share dem no Dey feel ,no Matter what na you and me ,na you be the one ooo
na you ,na me and you forever ,na you ,na you ,na you ,na you and me (dem no fit put asunder )na you ( nobody else matter ) na you ,na you ,na you ,na you and me …you know I gat you
na you na you ,na you , na you ,na you and me , Wetin I see dem no Dey see ,Wetin we share dem no Dey feel ….. na you be the one oooo
Written by: Owolabi Mayowa Taiwo

Loading...