Muziekvideo
Muziekvideo
Credits
PERFORMING ARTISTS
Poshbugati
12-String Acoustic Guitar
COMPOSITION & LYRICS
Poshbugati
Songwriter
Songteksten
[Intro]
Huhun
You should let me love you
You should let me hold you close
[Chorus]
Chizoba, Chizoba, Chizoba, treat me nicely
Chizoba, Chizoba, Chizoba, dey whine me slowly
Chizoba, Chizoba, Chizoba, treat me nicely
Chizoba, Chizoba, dey whine me slowly
[Verse 1]
Girl wey dey knock on my brain like awọpa
Laying me down on a sofa
Riding my stick, I dey chauffeur
I dey chauffeur, I dey chauffeur
[PreChorus]
Under my umbrella
Make una tell me wetin I do Stella
Girl, you dey carry me dey show power
Dey show power dey show
(Under my umbrella) Under my umbrella
Make una tell me wetin I do Stella
Girl, you dey carry me dey show power
Dey show power dey show power
[Chorus]
Chizoba, Chizoba, Chizoba, treat me nicely
Chizoba, Chizoba, Chizoba, dey whine me slowly
Chizoba, Chizoba, Chizoba, treat me nicely
Chizoba, Chizoba, dey whine me slowly
[Refrain]
Dey whine me slow
Dey whining me slowly
[Verse 2]
Don’t get it twisted
Shawty don’t get it twisted
Bring your body make I munch it
I like your body, make I crunch it
Don't get it twisted
My baby, don't get it twisted
Bring your body make I munch it
I like your body, make I crunch it, uhun
[Verse 3]
House of chi
Chi Chi Chi
Chichi love o
Chichi loco
Ko wa ba mi loke
Ko wa katan soke
Ko wa katan soke
Ma tun kawasaki
Hun
I don’t want to lose my temper
This your love wey dey cool man temper
Bad girl bad waist, man no temper
Man no temper
Man no temper
Hun
I don't want to lose my temper
This your love wey dey cool man temper
E dey cool man temper
[Chorus]
Chizoba, Chizoba, Chizoba, treat me nicely
Chizoba, Chizoba, Chizoba, dey whine me slowly
Chizoba, Chizoba, Chizoba, treat me nicely
Chizoba, Chizoba, dey whine me slowly
[Outro]
Dey whine me slow
Written by: Posh bugati