album cover
Inside
17.205
Afro-Beat
Inside werd uitgebracht op 14 december 2023 door Encore Recordings als onderdeel van het album Inside - Single
album cover
Releasedatum14 december 2023
LabelEncore Recordings
TaalEnglish
Melodische kwaliteit
Akoestiek
Valence
Dansbaarheid
Energie
BPM114

Songteksten

You dey high on colos
No fit sleep on pillow
Henny no fit kill us
Father Lord come heal us
I no fit burst your balloon oh
Me sef want your own
When I face my mirror
Tell myself, Adotey, Adotey
No dey think too plenty
Mind dey pain me
Nobody go save me
I no fit to blame you
I dey on my journey
Oh my mind dey pain me
Tamo noko fee mi
I no fit to blame you
I dey on my journey
I know what you feel inside, Inside
You feel inside
I know how you feel inside, Inside
You feel inside
My brain
Oh my brain
Dey delay oh
Dey delay oh
This thing wey I don take
No go judge me
I'm tryna ease my pain
And as I dey my lane
No go talk I stubborn
E go pain me
Nobody go save me
I no fit to blame you
I dey on my journey
Oh my mind dey pain me
Tamo noko fee mi
I no fit to blame you
I dey on my journey
I know what you feel inside, Inside
You feel inside
I know how you feel inside, Inside
You feel inside
Written by: Gabriel Mensah, Isaac Odoi, mcdonald braide
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...