Credits
PERFORMING ARTISTS
Citi de bozz
First Cello
COMPOSITION & LYRICS
Citi de bozz
Songwriter
Songteksten
(Lelelele le le )
Woa woa(don\'t be confused, it\'s Aromzee..)
Oohh no no no nooo
Yeye
Hmmm...
Yeyeye yee
Hmm.... Woa
(Citi de bozz)
Everywhere i go, me i look to the top ( yeah)
Day break I still dey pray to my God
Party don start dance to my song
As the rabber enter make my **** them smoke up
Huuuhuu
Citi bozz. bozz, bozz
Citi done come
I don come, I don come
Citi bozz bozz bozz
Citi done come .
I don come, I don come
Maxboii,
Ehhhh...eh....
(Emaxx)
Lord save me, jah bless me (yeah)
Only Jehovah wey dey save my soul
(we dey save me soul oooo)
Enemies everywhere Dem no want make I grow ( dem no want make I grow)
So many stories I kept untold( I kept untold)
Lord save me, have mercy( yeeee)
Nobody for life wey go take me soul
(wey go take me soul oooo)
Only Jehovah na e get my soul
(get my soul), (na him get my soul)
But why these people dem want kpai me
Lord save me, jah bless me (jah bless me)
Only Jehovah wey dey save my soul
(we dey save me soul oooo)
Enemies everywhere Dem no want make I grow
So many stories I kept untold
Lord save me, have mercy( have mercy)
Nobody for life wey go take me soul
(wey go take me soul oooo)
Only Jehovah na e get my soul
(get my soul),
But why these people dem want kpai me
Ye Ye
But why these people dem want kpai me
Many many sacrifices
Many many thing my eye see( ooohhooo)
Many many thing my eye see for life (yeah)
Nobody know my story
Nobody know the story
Only me know as e dey be for my life
Ooo
Citi bozz bozz, bozz(Lelelele le le )
Citi done come
I don come, I don come (woa woa)
(Oohh no no no nooo)
Citi bozz bozz bozz(ye ye)
(Ye ye ye ye)
Citi done come
I don come, I don come (woa woa)
Yeee....
Lord save me, jah bless me (yeah)
Only Jehovah wey dey save my soul
(we dey save me soul oooo)
(Safe my soul)
Enemies everywhere Dem no want make I grow ( dem no want make I grow)yeah
So many stories I kept untold
Lord save me, have mercy( yeeee)
Nobody for life wey go take me soul
Only Jehovah na e get my soul
(na him get my soul)
But why these people dem want kpai me
Lord save me, jah bless me (jah bless me)
Only Jehovah wey dey save my soul
(we dey save me soul oooo)
Enemies everywhere Dem no want make I grow
So many stories I kept untold
Lord save me, have mercy( have mercy)
Nobody for life wey go take me soul
(wey go take me soul oooo)
Only Jehovah na e get my soul
But why these people dem want kpai me
bozz, bozz bozz
Citi done come
I don come, I don come
Citi bozz bozz bozz
Eh
Citi done come .
I don come, I don come
Yeah.... Ye
Written by: Citi de bozz

