album cover

Your Upper

224Afro-Beat2020
album cover
Your Upper werd uitgebracht op 20 december 2020 door Northsxde Bandxts als onderdeel van het album Alternate Energy
Uitgebracht20 december 2020
LabelNorthsxde Bandxts
TaalEnglish
BPM
Melodische kwaliteit
Akoestiek
Valence
Dansbaarheid
Energie

Songteksten

This life na baggage and everybody carry him own
Make we dey manage no be everything go be your own
Develop your talent no be only IC weh go blow
And looku well no be everything weh dey go show
My brother one day
My sister one day
The hustle go soon pay
No reason delay
Naked man no getti pocketiyo
Over yanning no dey fully basketiyo
Before you talk remember the casketiyo
Cos even handicap go kicky bucketiyo
You see cold water no dey make alebo
This days na kpako too dey form ajebo
Which way you go go if you cast for domot
No let your village people to the press your remote iyo
Your upper your upper
Abegi use your upper
Your upper your upper
Abegi use your upper
Abi you wan remain for the gutter ah
Abegi use your upper
Your upper your upper
Abegi use your upper
As you dey waka remember money na time
Hmm money na time
Always pray the maker to turn your water to wine
Hmm your water to wine
And i know the kind matter weh go fit give you migraine
If you reason am too much e steady bursting your brain
And the matter go long if you no use your brain
Make you no follow their train
Naked man no getti pocketiyo
Over yanning no dey fully basketiyo
Before you talk remember the casketiyo
Cos even handicap go kicky bucketiyo
You see cold water no they make alebo
This days na kpako too they form ajebo
Which way you go go if you cast for domot
No let your village people to the press your remote iyo
Your upper your upper
Abegi use your upper
Your upper your upper
Abegi use your upper
Abi you wan remain for the gutter ah
Abegi use your upper
Your upper your upper
Abegi use your upper
Written by: Christopher Hasheem Dankyes

Voettekst Shazam

Taal selecteren:
Google Play Store
Apple App Store
Chrome Web Store
Galaxy Store

Volg ons

Loading...