album cover
Congratulations
131
Afro-Beat
Congratulations werd uitgebracht op 28 oktober 2025 door KINGS EMPIRE MUSIC als onderdeel van het album Congratulations - Single
album cover
Releasedatum28 oktober 2025
LabelKINGS EMPIRE MUSIC
Melodische kwaliteit
Akoestiek
Valence
Dansbaarheid
Energie
BPM111

Muziekvideo

Muziekvideo

Credits

PERFORMING ARTISTS
Adebowale Olaitan
Adebowale Olaitan
Piano
Shayo Adu
Shayo Adu
Acoustic Guitar
COMPOSITION & LYRICS
Adebowale Olaitan
Adebowale Olaitan
Songwriter
Shayo Adu
Shayo Adu
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
SpBeatz & Frnchfriessss
SpBeatz & Frnchfriessss
Mixing Engineer

Songteksten

Yeah, I'm grateful
See my life moti elevate
Money stable
Iworiwo we dey celebrate
Life is good when you get the right connect
Steady rora collect
See all the girls dem gbes
The love wey you show me na heavy weight
Oh oh oh oh oh oh
Congratulations na the anthem
Oh oh ah ah oh oh ye ye ye oh oooh
Congratulations na the anthem
Oh Ma ma demo demo
Ma buga buga
Oh ma magapa o
Ma ma demo demo
If you like or you no like
We jolificate till the early morn
In the morning or in the night
We party like say we be gomino
Ha, Komarolo baby
Oju yi dan gele butterfly
Ibadi gbe body yen
Laugh and smile you are verified
Oh oh ah ah oh oh ye ye ye oh oooh
Congratulations na the anthem
Oh oh oh oh oh oh
Congratulations na the anthem
Oh oh ah ah oh oh ye ye ye oh oooh
Congratulations na the anthem
Ma ma
Ma demo demo
Ma buga buga
Oh oh ma magapa o ma
Ma demo ma demo
Written by: Adebowale Olaitan, Shayo Adu
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...