album cover
Boy
album cover
Boy werd uitgebracht op 18 september 2009 door Umbrella Records / Dance Dis Dance als onderdeel van het album Tropical Caribbean Party 2009 (Soca Music)
Released18 september 2009
LabelUmbrella Records / Dance Dis Dance
TaalEnglish
BPM
Melodische kwaliteit
Akoestiek
Valence
Dansbaarheid
Energie

Muziekvideo

Muziekvideo

Songteksten

Falila say make her come come
She give me vanilla make her chop chop chop
Then her padi jamilah wey carry bum bum
Come dey make my medulla dey malfunction (Ye)
Falila say make her come come
She give me vanilla make her chop chop chop
Then her padi jamilah wey carry bum bum
Come dey make my medulla dey malfunction (Ye)
Abi o ja baby won ja see as you fine like mami water
Just because you fine likе Yemoja o
Ti n ba gbe si e lara yе ma sa o
Now she don dey call me daddy o
Love it when she's calling me Alhaji o
Ki la ju ki la ri o
All over the world wo n wa me o
And I no dey carry last
Even though sey I dey try relax
Girl you know your friend carry nyash
Wetin you dey do me I no like am
Yeah and I no dey carry last
Even though sey I dey try relax
Girl you know your friend carry nyash
Wetin you dey do me I no like am yeah
Falila say make her come come
She give me vanilla make her chop chop chop
Then her padi jamilah wey carry bum bum
Come dey make my medulla dey malfunction (Ye)
Falila say make her come come
She give me vanilla make her chop chop chop
Then her padi jamilah wey carry bum bum
Come dey make my medulla dey malfunction
Mo n beri for your body body
Mo n spending all my money, money
Wo bo se n carry body
Yeah my sweety baby carry body
Mo n beri for your body body
Mo n spending all my money money
Wo bo se n carry body
Yeah my sweety baby carry body
Falila say make her come come
She give me vanilla make her chop chop chop
Then her padi jamilah wey carry bum bum
Come dey make my medulla dey malfunction (Ye)
Falila say make her come come
She give me vanilla make her chop chop chop
Then her padi jamilah wey carry bum bum
Come dey make my medulla dey malfunction
And I no dey carry last
Even though sey I dey try relax
Girl, you know your friend carry nyash
Wetin' you dey do me I no like am yeah
And I no dey carry last
Even though sey I dey try relax
Girl you know your friend carry nyash
Wetin' you dey do me I no like am yeah
Written by: Burchmore Simon, Melissa Roberts
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...