album cover
Grace
album cover
Grace werd uitgebracht op 26 september 2025 door Amen Record/ license under Achiboy Music Entertainment Nation als onderdeel van het album Blue Rage
26 september 2025
LabelAmen Record/ license under Achiboy Music Entertainment Nation
TaalEnglish
BPM100
Melodische kwaliteit
Akoestiek
Valence
Dansbaarheid
Energie

Muziekvideo

Muziekvideo

Songteksten

As I Dey pray baba make you bless me gan
Make your blessings come
As I Dey chase make dem nor use me gan make dem nor use me dumb
I give them Fuji I give them Vibez
So many demons man Dey fight
Man Dey work be like man nor Dey try
Peace of mind nah weytin I Dey find
I give them Fuji I give them Vibez
So many demons man Dey fight
Man Dey work be like man nor Dey try
Peace of mind nah weytin I Dey find
If nobody talks about you then you are nobody My guy walai
Grace graceeeee I Dey pray for grace
Grace graceeeee as I Dey run my race
Grace graceeeee I Dey pray for grace
Grace graceeeee as I Dey run my race
January to December
So many die Many hunger Oluwanikoselomiro
So many things man nor fit talk
I give them Fuji I give them Vibez
So many demons man Dey fight
Man Dey work be like man nor Dey try
Peace of mind nah weytin I Dey find
If nobody talks about you then you are nobody My guy walai
Grace graceeeee I Dey pray for grace
Grace graceeeee as I Dey run my race
Grace graceeeee I Dey pray for grace
Grace graceeeee as I Dey run my race
Written by: Okokoh Ose Onosetale
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...