album cover
Why
2.335
Classical
Why werd uitgebracht op 22 september 2014 door VI-Record als onderdeel van het album Рай EP
album cover
Meest populair
Afgelopen 7 dagen
00:00 - 04:17
Why werd de afgelopen week in de eerste paar seconden van de song het vaakst ontdekt
00:00
00:00
00:00
04:17

Songteksten

Ehhh
Adami obanyi
Na Noel oo
Why, Why?
Nobody dey ask the question, Why? (Why?)
Everything dey sup before our eyes (Eyes)
What if what they told us was a lie?
Mmm
Why, why?
The bad dey live longer
While the good dey die
Life na raise na people wey be crook dey survive
What if all the doctrines was a lie?
Mmmm
Wait!
Answer me why o
Make una answer me why o
Why, why, why why?
Answer me why o
Answer me why o
Make una answer me why o
Why, why, why why?
Answer me why o
Make una answer me why o
Why, why, why why?
Why, why, why why?
Why, why, why why?
Why, why, why why?
Why?
A true believer no fit ask why
They say you're sinning
When you ask the whys
Accept by faith
And that's when you are right
Why should I drop my anwe ovivi for Ororo
Annointed oil
Add salt to water, holy water
Na my own be problem
As I dey break my Kola
You sef you dey break bread
So, sorry. Your way no superior
You're just white and I am black
Wait!
Answer me why o
Make una answer me why o
Why, why, why why?
Answer me why o
Answer me why o
Make una answer me why o
Why, why, why why?
Answer me why o
Make una answer me why o
Why, why, why why?
Why, why, why why?
Why, why, why why?
Why, why, why why?
Written by: Brandon Stone, Lilia Vinogradova
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...