album cover
Confidence
5750
Music
Utwór Confidence został wydany 12 lipca 2019 przez Mavin Records/Blowtime Entertainment jako część albumu Cray Cray - EP
album cover
Data wydania12 lipca 2019
WytwórniaMavin Records/Blowtime Entertainment
LanguageEnglish
Melodyjność
Akustyczność
Valence
Taneczność
Energia
BPM109

Kredyty

PERFORMING ARTISTS
Crayon
Crayon
Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Chibueze Charles Chukwu
Chibueze Charles Chukwu
Songwriter
Sunday Enejere
Sunday Enejere
Songwriter
Michael Ovie Hunter
Michael Ovie Hunter
Songwriter

Tekst Utworu

Wawawa eh eh
Blowtime wawawa
Emi ni gomina
Emi ni senator
Emi ni commodo
I get everything wey u need
There is no murmur here oh
Fine fine kele for corridor
This life is a metaphor
Na my jam dem dey mental for
(Onono)
Shalewa oh pe awon ore wa
Jalo jaiye ori wa lo
Anywhere wey i dey na turn up
Moni ko pe awon ore wa
Jalo jaiye ori wa lo (Yeh yeh)
Anywhere wey I dey na fire
(Yeh yeh)
Confidence ojesun (Ehn)
Confidence ojesun (Ehn)
Over confidence Mr confidence
O yeh o
(Ehn ehn)
Confidence ojesun (Ehn)
Confidence ojesun (Ehn)
Over confidence Mr confidence
O yeh o
Confidence you know say
I be Mr confidence
Anytime I show I dey come correct
You know say I like to dey tap current
When we connect Mr confidence
You know say I like to dey compliment
Anytime me show me dey come correct
Mr confidence get too much finesse
Mtcheeww what else
Awon doubting Thomas oh (Owe)
They can't get enough oh (Owe)
Nabania wey go show case oh
Re you down (Dami lo hun)
Awon doubting Thomas oh (Owe)
They can't get enough oh (Owe)
Nabania wey go show case oh
Shalewa oh pe awon ore wa
Jalo jaiye ori wa lo
Anywhere wey i dey na turn up
Moni ko pe awon ore wa
Jalo jaiye ori wa lo (Yeh yeh)
Anywhere wey I dey na fire
(Yeh yeh)
Confidence ojesun (Ehn)
Confidence ojesun (Ehn)
Over confidence Mr confidence
O yeh o
(Ehn ehn)
Confidence ojesun (Ehn)
Confidence ojesun (Ehn)
Over confidence Mr confidence
O yeh o
(Ehn ehn)
Confidence ojesun (Ehn)
Confidence ojesun (Ehn)
Over confidence Mr confidence
O yeh o
(Ehn ehn)
Confidence ojesun (Ehn)
Confidence ojesun (Ehn)
Confidence ojesun (Ehn)
Confidence ojesun (Ehn)
Written by: Chibueze Charles Chukwu, Hunter Ovie Michael, Sunday Enejere
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...