Teledysk

Kredyty

COMPOSITION & LYRICS
Chimzaram Omeni
Chimzaram Omeni
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Peter Daudu
Peter Daudu
Producer

Tekst Utworu

Somebody hold me Cause all this kpoli I don smoke don start to dey make man dey craze (Yeah yeah yeah) Somebody hold me Before I start to dey vex then start to dey throw blows for face (Yeah yeah yeah) I don shayo for club I don shekpe All my troubles tonight I no send them I just need a girl with big ghen ghen Wey go cooperate and just ehen I don shayo for club I don shekpe All my troubles tonight I no send them I just need a girl with big ghen ghen Wey go cooperate and just ehen mhmm (Manlike Drillz o) Plenty gyal dem want to flex me Annabella,tinuke and bekky Omo sho ma joko si nu Bentley U know say I always do it nicely ya Uptown girls dem wanna flex me One for u and for your bestie Gyal dem show up looking dressy U know Say i always spend it messy ya ya ya ya I no get time for nonsense So baby gyal no pretense I just wan know if u go go back with me na na na I no get time for nonsense Say baby gyal no pretense I don shayo for club I don shekpe All my troubles tonight I no send them I just need a girl with big ghen ghen Wey go cooperate and just ehen I don shayo for club I don shekpe All my troubles tonight I no send them I just need a girl with big ghen ghen Wey go cooperate and just ehen mhmm Mhmm manya manya Mhmm fire fire Mhmm where the lighter Where the gas Smoke the kpoli Everybody getting higher Mhmm we don dey craze Mhmm Henny to the face Mhmm where the lighter Where the gas Smoke the kpoli everybody getting higher Tinuke and laide Say they wanna turn up on a Friday At my place The right way With the gyaldem that like to party Hennessy and Moët Bad boys yeah we popping Rose Money throw way We just dey ginger I just dey shekpe I'm not a drinker Shekpe, shekpe, shekpe I'm not a drinker Shekpe, shekpe, shekpe I'm not a drinker Shekpe, shekpe, shekpe I'm not a drinker
Writer(s): Chimzaram Omeni Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out