Tekst Utworu

I saw this fine girl for my area At once I became love sick malaria E come dey spread like bacteria I swear this girl she set o I was like Ello bae Whats popping My name is Lago And you I'm loving You be the girl wey dey burst my brain Its on you if I go insane Ooh yeah Na you wey dey busrt my brain o Iyawo mi Jor Jor Jor Dance for Me Jo funmi I go carry you like an egg No do you wrong Just treat you right Ooh ooh iwo nikan nimo nife lo ko mi o If I love I love o If love I love o (love oooooo) If I die I die o If I die I die o (if I die I die o) I nor fit shout o I not fit shout o(I nor fit shout oooo) If I love I love o If I love,I love oooo See this girl sef na fire Her body smooth and tender I'm filled up with desire The best in me you inspire Through the stormy and rainy Weather I'll be the big umbrella And I'll never leave you Ti ti lai lai Stay with you forever Ooh I fit kpai for you o If I nor get motor Shey you'll be there for me o You know when the money comes I'll take you home to mummy gaan And I go show you love Plenty love gaan Iyawo mi Jor Jor Jor Dance for Me Jo funmi I go carry you like an egg No do you wrong Just treat you right Ooh ooh iwo nikan nimo nife lo ko mi o If I love I love o If love I love o (Love oooooo) If I die I die o If I die I die o (If I die I die o) I nor fit shout o I not fit shout o(I nor fit shout oooo) If I love I love o If I love,I love oooo Bae is cool Bae is sweet Bae dey treat me well I nor go stop to do Yeah Ooooh Lago
Writer(s): Ulogo Chukwunweike Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out