Teledysk

Grateful
Obejrzyj teledysk {trackName} autorstwa {artistName}

Dostępny w

Kredyty

PERFORMING ARTISTS
Kaptain
Kaptain
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Kaptain
Kaptain
Composer
PRODUCTION & ENGINEERING
Mikaba
Mikaba
Producer

Tekst Utworu

Eh It's your boy kaptain See Dem they call you baller, baller you dey pumb chest You forget say even Ronaldo sef dey warm bench Na you God bless today, na me e go be next E go reach everybody hand, brother man flex You enter quilox dey ball without budget Put six figures for table water take light casket Enter Cubana, white bottle fall Black bottle fall out Gold bottle fall out Na your reggae don turn blue Money finish wey your real goons When money dey your mi ley no see you But you dey deliver when sarafina bill you See abolo no get business with comb That's why money Japaa, everyone go So use your brain next time because e sure another flexing must show Ye, ye oh Because you fly first class oh E no mean say I no go buy my jet one day So as I dey work as I dey pray I no say papers go turn up O my God,I'm pray'n for my day I thank my God for another day Person wey one chop go, e go chop I wan get money pass dangote Dey here, dey here, dey here o I go blow Benz o, blow Benz o Wawawawawaooo I go progress o, progress oh Dey here o, dey here o, dey here oh I go progress o, progress oh Wawaaoo I go progress o, progress oh See We want to flex, we no wan broke, oh We wan fall out in expensive clothes yeah We wan make momsi younger So when dem see her dem go say hin pikin money just dey show... chee We wan enter our own house We wan to drive our own car We wan be the only bae to our olive eeh (To our olive ehh) So when we go like make am This year Double promotion This year Matriculation This year Graduation This year Make everywhere jam This year All my squad dem bam This year Baba na you dey run am Na we dey hustle buh na you dey run am Chee oo Because you fly first class E no mean say I no go buy my jet one day So as I dey work as I dey pray I no say papers go turn up O my God,I'm pray'n for my day I thank my God for another day Person wey one chop go, e go chop I wan get money pass dangote Dey here, dey here, dey here o I go progress o, progress o Wawawawawaooo I go Progress o, progress oh Dey here o, dey here o, dey here oh I go progress o, progress oh Wawaaoo I go progress o, progress oh It's your boy kaptain
Writer(s): Favour Etuk Monday, Gabriel Marvellous Edafe, Steps Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out