Canabia – Najpopularniejsze utwory
Kredyty
PERFORMING ARTISTS
Canabia
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Idiake Ose Kennedy
Songwriter
Tekst Utworu
Ya, it's your boy Ken
I'm wasted yeh, shawty I'm wasted
I am wasted yeh
I'm wasted yeh, for your body I'm wasted
I am wasted yeh
Girl me like the way you dey whine that waist
Girl me like the way you dey make me craze
Girl me like the way that you put up on me
You dey make e my head to start to craze
Girl me like the way you dey whine that waist
Girl me like the way you dey make me craze
Girl me like the way you dey put up and bounce it on me girl
I love you, I need you
I fit be bad boy just for you
Only you na I choose
Nor leave me, me I go kú
I love you girl, I need you girl
I fit be bad boy just for you girl
Oma ku if you leave me wetin I go do eh?
Baby girl na wetin I go do eh?
Baby girl I'm so into you eh
Baby girl I match for you
Because of you sef, me I come draw tattoo eh
Baby girl I love you mad oh
Baby girl you sweet me bad oh (Bad oh)
Baby girl you carry first, you nor dull oh
And you nor day take e last oh
Baby girl you dey do me for body
I like the way you day tinini my body
The way you whine e day make me get konji
Baby come close oh come kill my konji
Baby girl you dey wound me, see I like the sexy things you do me
And I like the wey make you day do me
Girl e day sweet me sweet me for body
Girl me like the way you dey whine that waist
Girl me like the way you dey make me craze
Girl me like the way make you sit up and burst
It on me girl e day make me craze (my baby my baby)
Girl me like the way you dey whine
Girl me like the way you dey eeeehhh
Girl me like the things you dey do make day
Burst up my head oh, you burst up my head oh, yeah
Writer(s): Idiake Ose Kennedy
Lyrics powered by www.musixmatch.com