Tekst Utworu

Oga, oga O shocki won bakan Omo o yea yea Oga boss Kilonso Where the funds You too dey talk Oga boss Kilonso Where the funds You too dey talk Plus 234 Why you ringing on my celli I hear say you no get raba for me Look how I flex And the way that I finesse Ain't got no stress Ogbeni run me my cheque On a Friday I be turning up with the gang on Friday If you see me for party you know they don pay And you know with my raba me I don't play Oga boss Kilonso Where the funds You too dey talk Oga boss Kilonso Where the funds You too dey talk Run me my Cheque, run me my Cheque Jor ma fimi shere Run me my Cheque, run me my Cheque Jor ma fimi shere (u no wan get sense ni?) Anywhere I go dem pay me my money won fi mi shere So I pull on the scene and I pull with your kele 365 days, I am working and you know this shit is real Pull up in my top off with my brethren and u know this shit for real Young fela in the building, o shock won and you know it's trill Tan ba fe she normal, cut a neck and get the deal done Run it up already oh Yeah Manna pull up in a B! Oh yeah In the ride I'm coming your way I won't hear what else you say Aye okpe meji we living in the hills Chevron drive down to lekki for the thrill We be chilling we don't need to know the bill Catching flights while these niggas catching feelings Hit Amaka for the flex she finessing Tolani no dull me she pull up inside avensis See as I dey flow and no be say I dey on menses Dem no dey hear, hear, hear! Oga boss Kilonso Where the funds You too dey talk Oga boss Kilonso Where the funds You too dey talk No be beans No be rice Mix the henny with the sprite See my life See my eyes All my guys Dem don high Oh my days! Kilode! Money dey! Owo ti dey!
Writer(s): Onisolaime Bennibor Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out