Tekst Utworu

This beat is madness It's DARE Na the same energy wey you give to me You go keep am now, when you see me Na the same energy wey you give to me You go keep am now, when you see me Money come, money go kpa kpa kpa Everyday kpo kpo kpo Money come, money go kpa kpa kpa Everyday kpo kpo kpo Streets no dey show mercy No dey come my side come dey form Messi Brother for my side we no dey wear jersey 'Til the day a nigga die, my street still rep me Ah Shey na mugu dey write for my head Come dey reason na me wey dey jonze Keep the love, make una gimme the kpa Ogbeni please leave me alone My level go cancel your level, my power go strike out your power See you no go fit My level go cancel your level, my power go strike out your power See you no go fit Na the same energy wey you give to me You keep am now, when you see me Na the same energy wey you give to me You keep am now, when you see me My city treat me like a champion But me I no dey really like attention-tention 'Cause na the money wey dey talku talku talku talku That's under me, I know dey talku talku talku talku When you get am, dey go chopu knuckle chopu knuckle If you no get am, dey go talku talku talku talku No be fiction fiction Bros you dey better pay attention-tention Now they feel me like na Shina Peters Representing all the realest nigga Where dem dey when momma dey hospital When I dey, nobody give me dinner Ogbeni make dey clear my road No obstruct me from my vision, vision Always standing on our toes, our enemies dem dey for mission, mission Na the same energy wey you give to me You go keep am now, when you see me Na the same energy wey you give to me You go keep am now, when you see me Shey na mugu dey write for my head Come dey reason na me wey dey jonze Keep the love, make una gimme the kpa Ogbeni please leave me alone My level go cancel your level, my power go strike out your power See you no go fit My level go cancel your level, my power go strike out your power See you no go fit This beat is madness It's DARE
Writer(s): Dare Kasali, Donald Chibuike Ofik Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out