album cover
Pull Over
42
World
Utwór Pull Over został wydany 14 lutego 2021 przez Select Music Group jako część albumu Pull Over - Single
album cover
Data wydania14 lutego 2021
WytwórniaSelect Music Group
Melodyjność
Akustyczność
Valence
Taneczność
Energia
BPM89

Kredyty

COMPOSITION & LYRICS
Tobby Drillz
Tobby Drillz
Songwriter
DJ K.O
DJ K.O
Songwriter

Tekst Utworu

Ori wan o da
If dem tell me say make I leave you
I Dey here
Baby nothing wey dem fi do
Egbami say
Wetin man go do
Because of you
Girl I no do and undo
I see love in your eyes
On your mind
You no mind if e die you alright
But you know say Na only me fit make u feel
Like a queen and you see it
Sun go shine and go fall
But e no matter cos
I go Dey there till e finish
Girl na you wey I want through the bad and the rough as long as you no leave
Cos my mama say
What is love
If we can't fall
And stand up tall
Never forget say
I give it all
As long you
Say ready love
I'll be your fighter
Number one rider
Baby pull over
Make I do normal
Na you I decide a
You burn up my fire
Baby pull over
Make I do normal
Do me
Do me
Do me
Do me
Do me
E get as you Dey move me
Move me
Move me
Move me
Move me baby
Do me
Do me
Do me
Do me
Do me
E get as you Dey move me
Move me
Move me
Move me
Move me baby
You know the koko
I want the poko
Shey you know baby I no go play you like marc polo o
Dey for you soso
Ja mujo jojo
Dey for u baby only you baby now till tomorrow o
Cos my mama say
What is love
If we can't fall
And stand up tall
Never forget say
I give it all
As long you
Say ready love
Written by: Kojo DJ K.O Damptey, Tobby Drillz
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...