Teledysk

PonPon
Obejrzyj teledysk {trackName} autorstwa {artistName}

Kredyty

PERFORMING ARTISTS
Olamide
Olamide
Vocals
FAVE
FAVE
Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Chidozie Godsfavour
Chidozie Godsfavour
Songwriter
Olamide Adedeji
Olamide Adedeji
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Eskeez
Eskeez
Producer
Eskeezondbeat
Eskeezondbeat
Producer

Tekst Utworu

La la, la la Body smokin' like a sage It dey sweet my soul And you give me no drama, drama That is why me I pin, me no lettin' go Omo, let me be your charger, charger Fi the winter, fi the spring, fi the fall, fi the summer Make I scatter your dada, dada Any time, any day, any minute, any how, yeah-yeah My baby dey ponpon (pam, pam, pam) Body bad, it dey ponpon (pam, pam, pam) Ebelebe lebe pam pam (pam, pam, pam) We go dey rack, we go dey pam pam (pam, pam-pam, pam) Pam, pam-pam (pam, pam, pam) Pam, pam, pam, pam (pam, pam, pam) Pam, pam-pam (pam, pam, pam) Pam, pam-pam (pam, pam, pam) I go do you wetin Big Sean dey do Jhené Aiko I be lovin' you crazy like I be psycho The butterfliеs in your stomach no go fly go Dem no go fit comot even if you do lipo Girliе, you're the officer, lock me up officer Be a strict punisher Drag me like you do Shisha See ya 50 litre Soft Semovita How the skin tight you dey wear take-take fit am You dey discombobulate me With your figure eight Omo, I no dey exaggerate The way that you're rotatin' go dislocate all the bone wey dey for my waist La la, la la Body smokin' like a sage It dey sweet my soul And you give me no drama, drama That is why me I pin, me no lettin' go Omo, let me be your charger, charger Fi the winter, fi the spring, fi the fall, fi the summer Make I scatter your dada, dada Any time, any day, any minute, any how, yeah-yeah My baby dey ponpon (pam, pam, pam) Body bad, it dey ponpon (pam, pam, pam) Ebelebe lebe pam pam (pam, pam, pam) We go dey rack, we go dey pam pam (pam, pam-pam, pam) Pam, pam-pam (pam, pam, pam) Pam, pam, pam, pam (pam, pam, pam) Pam, pam-pam (pam, pam, pam) Pam, pam-pam (pam, pam, pam) I don't want no drama Let me be your boo What are you into? You cause wahala when you walk into the room I dey catch flu You're my desire My holy fire You be like ini mani mo You're my desire and I don't wanna let you go like Pam, pam, pam-pam, pam, pam, ayy You're the only one, I swear Pam, pam, pam-pam, pam, pam And I will never let you go La la, la la Body smokin' like a sage It dey sweet my soul And you give me no drama, drama That is why me I pin, me no lettin' go (me no lettin' go) Omo, let me be your charger, charger Fi the winter, fi the spring, fi the fall, fi the summer Make I scatter your dada, dada Any time, any day, any minute, any how, yeah-yeah My Baby dey ponpon (pam, pam, pam) Body bad, it dey ponpon (pam, pam, pam) Ebelebe lebe pam pam (pam, pam, pam) We go dey rack, we go dey pam pam (pam, pam-pam, pam) Pam, pam-pam (pam, pam, pam) Pam, pam, pam, pam (pam, pam, pam) Pam, pam-pam (pam, pam, pam) Pam, pam-pam (pam, pam, pam)
Writer(s): Olamide Adedeji, Godsfavour Chidozie Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out