Tekst Utworu

Oh, Lord (H3 Music) They don't know nothing It's your boy Corizo (it's Bobmix) This street is not friendly like essential dog dey harsh The struggle be like scabies, e they body they crash Oh, Lord, I come here with full force like rain wey thunder follow Na your grace I take stand, without you I for don fall oh Oh, Lord, my mama don try, make she still ball na No be crime if she collect money from pikin wey she still born na I wan fight poverty, secure the bag Like Mortal Combat, Lord, you go tell me finish am Baba na you start am, and I know say you go finish am Oh, Lord, like this I dey your poultry, I wan be that big fowl, so Feed me the finisher Na money wey no dey they make guys they backstab That money wey no they go make your girlfriend turn relationship to drama 'Cause guy wey get money pass you don dey, so she wan dey act Here no be exam, no true or false, that one na fact So baba give the cheese, make I chop the money like rat I wan make my matter spread, follow Benin like mat I came here for the honey, stealing from the bee Putting this words together like is a spelling bee I'm sticking with the A-team, forget about the B And I like it like that, feeling like I'm Cardi B Poverty na fire, e dey body hot like sun Baba na your hand e dey, hear the cry of your son Nigerian keeps fucking me over, e no wan gree cum Na small thing remain for your boy to carry gun Oh Lord, oh Lord Oh Lord, oh Lord Oh Lord, oh Lord Oh Lord Oh Lord, oh Lord Oh Lord, oh Lord (hear the cry of your son) Oh Lord, oh Lord (I don too bored, I be terrorist?) Oh Lord, oh Lord Oh, Lord, as I dey yarn, abeg dey jott am down I don't tired for 15k palm, I wan still wear Jordan Boys dey vex, see the wey Oromi boys dey worry oh Their money long die, you go, think say na lorry oh You said if we ask, it shall be given to us Na him make I come your presence with full speed like say I be horse Take my question paper now, begin answer my prayers Drop your blessings like bomb, make a begin scatter my area I get the talent but no money to push am Like pregnant women, Lord, give me strength make I fit push na Life e be like carriage, no allow my mate pass me Anything wey enemies dey plan, make e dey pass me Make no dem dey stand for my matter like make we dey crash, dey want make I fall Lord pump me, keep me make I continue to dey ball This like na game, successful I wan dey pass the stage I wan they see changes like girl wey dey puberty stage Oh Lord, oh Lord Oh Lord, oh Lord Oh Lord, oh Lord Oh Lord Oh Lord, oh Lord (we be voice of the street) Oh Lord, oh Lord (na the prayer of the street) Oh Lord, oh Lord Oh Lord, oh Lord I wan submit my question paper now, Lord, result come give me the first I take my time is here, so, if you no answer my prayers me I go vex Lord dem get two head, no be the same press na we dey press? Make the mix still drop for me, 'cause this hustle e be like breast I know I'm a sinner, I dey do bad like say I be winch But I go change, las las na water me I go preach Lord, nobody is perfect, they said perfect with wipes 'Cause that one dey bleach She drop one, she go drop again na tradition Wetin you believe go favour you (update you hear) Keep grinding, keep praying God go do am, e no dey hide am so He just wan see how you patient reach No be sey we no know shortcut, but we no wan ball for two years On God
Writer(s): Courage Osula Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out