Tekst Utworu

This is music from the soul I take God beg you no Dey jonze And if I die today y'all should listen to my tunes Nah one or two wey happen no be say we really like street We gat too get the bar cos nah money Dey make the life sweet Update con be like password everybody dey hide am The love we shared as kids the quest for money don divide am Facing hard times alone nobody dey reason me Money no Dey aza be like brokenness imprison me We no get any choice so we go dance follow the drum Life Dey f*** me and my gee he come Dey be like threesome Daddy no Dey again so I gat carter for the family OTF On G you know say nah only the family Ask people for help dem dey snub dem no reply Challenges don educate me nobody be your guy Made a lot of sacrifices but still nothing too show I con dey reap bad fruits when Nah better seed me i sow Kept my fingers crossed I was still hoping for the pay day Nothing good comes easy i no panic as delay dey Pains upon pains it's hard for me to recover I no know say life go hard damn I just dey discover It's like a night mare but you dey see am for your eyes Yeah you Dey see am for your eyes It's like a night mare but you dey see am for your eyes Mehn I just dey realize It's like a night mare but you dey see am for your eyes Yeah you Dey see am for your eyes It's like a night mare but you dey see am for your eyes Mehn I just dey realize Its just me and myself grinding for a better life It's getting harder and harder but still on still I must survive Nobody dey too run to I dey call dem no dey pick I Put my life on the line for real this hustle must to click One of my guy call me kida how far give me your control Dey follow us go operation pounds and dolls you go control I never knew I never knew I would become a robber Life was fucking me up she run am without the rubber What if I get killed? Then mummy will be in tears Well sha I be Omo ghetto so I'm facing my fears Risked all for the Cheque like I had to zoom Thought it was a nightmare but for real I was in doom Remembered living in my past like I got no where to stay Any way nah way my guy so nigga I don find my way After the stress wey man don go through too sad we go still die It may be like a night mare but you go see am for your eye It's like a night mare but you dey see am for your eyes Yeah you Dey see am for your eyes It's like a night mare but you dey see am for your eyes Mehn I just dey realize It's like a night mare but you dey see am for your eyes Yeah you Dey see am for your eyes It's like a night mare but you dey see am for your eyes Mehn I just dey realize
Writer(s): Kida Wonder Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out