album cover

Ada

55Pop2021
album cover
Utwór Ada został wydany 3 sierpnia 2021 przez Independent jako część albumu Ada - Single
Data wydania3 sierpnia 2021
WytwórniaIndependent
JęzykEnglish
BPM100
Melodyjność
Akustyczność
Valence
Taneczność
Energia

Teledysk

Teledysk

Tekst Utworu

Di daa daa ni yeah
Khorlie on it yeah
Eheh
Ada oh
The way you dey whine am
Baby girl make I kpeme oh
Slow touch whine am for me
Make I spend all my dollar oh
See me I no be Johnny oh
Me I no go take you funny oh
I never go leave you lonely oh
Anytime you need me call me oh yeah
When you call me your don dada
Edey make me feel
Like say na me be Dangote
I don dey wait for days oh
Promise you say I never go lie
And if I cheat on you
Baby take my heart away
Take my heart away
Ada Ada Ada Ada
Will you be my lover
Ada oh
Ada oh
Ada Ada Ada Ada
Will you be my lover
Ada oh
Ada oh
Ada Ada Ada Ada
Make we dey forever
Ada oh
Ada oh
Wait up on me
No dey do me corny
No worry cus I dey your back
And I no go do you Johnny
Your body complete
Edey make a bad man want eat
I can't go
'Cause I got my mind stuck on you
When you call me your don dada
Edey make me feel
Like say na me be Dangote
I don dey wait for days oh
Promise you say I never go lie
And if I cheat on you
Baby take my heart away
Baby take my heart away
Ada Ada Ada Ada
Will you be my lover
Ada oh
Ada oh
Ada Ada Ada Ada
Will you be my lover
Ada oh
Ada oh
Ada Ada Ada Ada
Make we dey forever
Ada oh
Ada oh
Written by: Khorlie Patrick

Stopka Shazam

Wybierz język:
Google Play Store
Apple App Store
Chrome Web Store
Galaxy Store

Obserwuj nas

Loading...