album cover
Tangled
album cover
Utwór Tangled został wydany 17 września 2021 przez CHAMPION ONE ENTERTAINMENT jako część albumu 4 + 1 - EP
17 września 2021
WytwórniaCHAMPION ONE ENTERTAINMENT
JęzykEnglish
BPM176
Melodyjność
Akustyczność
Valence
Taneczność
Energia

Tekst Utworu

Tell me why this love go dey complicated
Cos as I dey so me I know I need to make a decision eey
I chop belle full so I feel constipated
How me I go choose between number one and first oh eyy
Somebody save me cos I'm tangled
I am caught in the middle and I feel like I'm lost in the jungle
Somebody save me cos I'm tangled
I know say you know say we know say
Say water don pass garri oh
I love you in a special way, but in my heart
She's in a better place when I was looking for some better days yeh
I know you give me better baby
But then she gave me in a special way
Na you be my energy, but na she be my medicine yeh
There's no doubt baby you are my sunshine
When I vex baby she make me calm down
See the confusion wey me don enter
Jollof shey Naija or Ghana
As a man oh wetin you dey find for another woman
You go see for another woman
Another thing another woman so why
Somebody save me cos I'm tangled
I am caught in the middle and I feel like I'm lost in the jungle
Somebody save me cos I'm tangled
I know say you know say we know say
Say water don pass garri oh ooooh
Water don pass garri oh oooohhh
Water don pass garri oooooooh
Written by: Oviemuno Oriero
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...