Tekst Utworu

(Spellz) Yeah, ahn, ahn Say I no wan look like person wey get money, wey no get (wey no get) Omo'pe, na money dey stop nonsense (stop nonsense) If dem no give you kokoro, alaye, thank God first Won ni inu shalanga l'owo wa se, mo ja wo'be (kuron'be) Aye oh (aye oh) Nothing stoppin' me from makin' money Makin', makin' plenty-plenty money (God) where my maye oh? Benjamin Lekki, where the molly? Nobody wey holy oh Ahn, say Ah, too much money j'aiye pa bi Pablo Escobar If you are young and gettin' money, dupe l'owo Jehovah And it's quite funny oh (funny oh) That I'm still ballin' Dem dey try stop me oh Dem dey feel say no be my papa born me Since I was born Happiness in my blood Dey talk many-many but I know say dem ah talk Mo gbo pe e le ba mo Awon kan ti la'na (ahn, ahn-ahn, ahn) Say I no wan look like person wey get money, wey no get (wey no get) Omo'pe, na money dey stop nonsense (Spellz) If dem no give you kokoro, alaye, thank God first Won ni inu shalanga l'owo wa se, mo ja wo'be lo (kuron'be) Aye oh (aye oh) Nothing stoppin' me from makin' money Makin', makin' plenty-plenty money (God) where my maye oh? Benjamin Lekki, where the molly? Nobody wey holy oh Ahn, yeah, say-say I no wan know as e go be oh (go be) I no go settle for less oh (for less) Na Baba God dey bless me oh (yes) Na dollar and pounds I dey collect oh (collect) Fine bobo, no one kobo (leave am) I no wan be that kind bobo (leave am) Onigbese no get kobo (yes) Make money no leave my dormot Ever since I don come oh (don come) Lamba in my mouth oh Energy in my blood Owo yapia in my bank oh (kilo wi?) I no dey overlap oh I never to loose guard oh I get many omo'pe wey dey bless me with crypto Say I no wan look like person wey get money, wey no get (wey no get) Omo'pe, na money dey stop nonsense (stop nonsense) If dem no give you kokoro, alaye, thank God first Won ni inu shalanga l'owo wa se", mo ja wo'be lo (kuron'be) Aye oh (aye oh) Nothing stoppin' me from makin' money Makin', makin' plenty-plenty money (God) where my maye oh? Benjamin Lekki, where the molly? (It's STG) nobody wey holy oh Ahn, say
Writer(s): Uzoechi Osisioma Emenike, David Adedeji Adeleke, Faridah Demola-seriki, Henry Smithson, Ajibade Oluwatsin Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out