Teledysk

Kredyty

COMPOSITION & LYRICS
SHITTU OLUSOLA
SHITTU OLUSOLA
Songwriter

Tekst Utworu

Oshara You dey drinki tea tea Wey no geti sugar sugar You dey chopu bread bread Wey no geti butter No dey worry Just be happy Your market e no dey move move Your package e no dey smooth smooth Fine baby wey no geti bobo bobo Bobo wey no geti baby No dey worry Just be happy No money to go to school school Or your rent e don due due E don tay wey you marry marry But baby you never carry No dey worry Just be happy You try to geti visa visa Canada America 'rica Even South Africa Dem dey tell you we're sorry sir No dey worry My brother my sister just be happy No dey worry just be happy now Everything will be alright Don't worry don't worry now Everything will be okay Don't worry be happy Everything will be alright alright Don't worry ewo ewo Everything will be okay Don't worry be happy Today malaria 'ria Tomorrow pneumonia 'nia Wan dey be like say na cancer Abi I be sickle cellar No dey worry Just be happy Ah awon padi e n pe e lole o le o Ntori pon ti lowo Won wan gapa si e No dey worry Just be happy No dey worry just be happy now Everything will be alright Don't worry don't worry now Everything will be okay Don't worry be happy Everything will be alright alright Ewo ewo don't worry o Everything will be okay Don't worry be happy Gbogbo n to le koko ma dero Ikolo n pada bo aah Fabada ako igi soje ti aigbedo Turn to your neighbour Say neighbour neighbour Kaka ko ma mikan Wa gba zobo to ti shewon Maka Chukwu maka why Maka gini make you die When there's life there is hope There is hope oya cope It is meant for skipping When you have your back against the rope Oye la T'oju ba ti mo imole a tan Oh oh oh oh oh oh oh oh oh Oh oh oh oh oh oh Oh oh oh oh oh And when you come To the end of the road And have no place to go Raise your voice and say All is well All is well All is well All is well When you have your back Against the wall And have no place to turn Raise your hands and say Everything will be alright Everything will be okay Everything will be alright alright Don't worry don't worry now Everything will be okay Don't worry be happy
Writer(s): Shittu Olusola Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out