album cover
Abeg
72
Afro-Beat
Utwór Abeg został wydany 2 lutego 2022 przez 3122857 Records DK jako część albumu Abeg - Single
album cover
Data wydania2 lutego 2022
Wytwórnia3122857 Records DK
JęzykEnglish
Melodyjność
Akustyczność
Valence
Taneczność
Energia
BPM74

Kredyty

COMPOSITION & LYRICS
Harrix Ugochukwu
Harrix Ugochukwu
Songwriter

Tekst Utworu

Harrix sing song yeah
Oluwa shower me with money e
Abeg shower me with plenty e
Cos I go like bless my mummy
And my daddy, so dem go happy.
To all my friends and my families
To anybody wey dey hustle
To make it o, papa hear all our
Prayers, God na abeg o
We dey beg o
I Wan make this money
Like aliko Dan, shee e no go tey
I Wan make this money e
Like otedola, E money e
I Wan make this money
Like Aku Zaza, jowizaza e
If you bless with money e
K'obi cubana, e no go bad e
Papa I don tire to dey treck o
And I Don tire to dey wait o
Papa bless me with my ride o
God na abeg o, i dey beg o
I say I Don tire to dey cry o
I Don tire to dey pray o
Oluwa remember me today o
God na abeg o
I dey beg o
Me i Don tire to dey starve
I Don tire to dey fast o
Oluwa do something today o
Abeg o o, eee!!
Many men dey for sakiriwa
Many men Dem burn Dem with fire
Some men Dem light Dem with kala
All in the name to make life better
I Wan make this money
Like aliko Dan, shee e no go tey
I Wan make this money e
Like otedola, E money e
I Wan make this money
Like Aku Zaza, jowizaza e
If you bless with money e
K'obi cubana, e no go bad e
E no go bad e
If my song follow blow today,
E no go bad e
If I follow for top 5 ee eh!
E no go bad e
If I follow for Dem men e
Ye Ye ye
Oluwa do something
Daddy do something
Written by: Harrix Ugochukwu
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...