Tekst Utworu

You dey gimme sweet love like no other And you fuck like no other High on Azul na who order You're my bad habit for life I'm not all good and right The devil issa liar So make you no worry worry I'll let them know that you're my honey honey Cos i go show you loving loving things No apologies I'm not sorry for this Oh my honey honey I go do anything and everything I go buy many things for you Mama mia ma, mia mia mia mama This your love dey sweet me like jelly bean I am never sleeping on you Mama mia ma, mia mia mia mama I go do anything and everything I go buy many things for you Mama mia ma, mia mia mia mama This your love dey sweet me like jelly bean I am never sleeping on you Mama mia ma, mia mia mia mama Baby you too sweet fine wine Money dey times five You don read my sign ohhh You sef you know say i fine Plus i con get your time Tell me wetin you do find ohhh So make you no worry worry I'll let them know that you're my honey honey I go show you loving loving things No apologies I'm not sorry for this Oh my honey honey I go do anything and everything I go buy many things for you Mama mia ma, mia mia mia mama This your love dey sweet me like jelly bean I am never sleeping on you Mama mia ma, mia mia mia mama Your love is everything i ever need ohhh From you Mama mia ma, mia mia mia mama I can't get enough of of you my jelly bean I am never sleeping on you Mama mia ma, mia mia mia mama
Writer(s): Kingsley Ozedu Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out