album cover
Hold Me
2
Music
Utwór Hold Me został wydany 2 listopada 2022 przez Independent jako część albumu Hold Me - Single
album cover
Data wydania2 listopada 2022
WytwórniaIndependent
JęzykEnglish
Melodyjność
Akustyczność
Valence
Taneczność
Energia
BPM115

Kredyty

Tekst Utworu

Itz Peterson yeah yeah yeah
Hold me, Hold me , Hold me
Hold me , Hold me tight ;
Before I go fall o
Before I go fall o
Hold me , Hold me , Hold me
Hold me , Hold me tight ;
Before I go fall o
Before I go fall o...
Oya lay lay lay lay
Make we lay lay lay lay
Omo Lagos lay lay lay o
For God ay ay ay ay
Oya lay lay lay lay
Make we lay lay lay lay
Omo Lagos lay lay lay o
For God ay ay ay ay
Na try dem try
But dem no fit
Cause na God
Me I dey wit. Yeah
Dem no fit pull me out o yeah- eh
See me now, I don dey flex
I don dey live my life
Cause na God wey dey
Bless me.ee yeh
Oh na na na na na na na na...
See the way you
Just dey hold me down
Oh ma ah
Oh ma ah
Yeah yeah yeah ooo yeah
See the way you
Just dey hold me down
Oh ma ah
Oh ma ah
Yeah yeah yeah ooo yeah
Hold me , hold me, hold me
Hold me, hold me tight
Before I go fall o...
Before i go fall o
Hold me, hold me, hold me
Hold me, hold me tight
Before I go fall o
Before I go fall o
Oya lay lay lay lay
Make we lay lay lay lay
Omo Lagos lay lay lay o
For God ay ay ay ay
Oya lay lay lay lay
Make we lay lay lay lay
Omo lagos lay lay lay o
For god ay ay ay
Different feelin'
Different hustle( different hustle)
Baba god make u come
To my rescue
(Make u come to my rescue now)
Every night and day
I need your grace
Baba god make
You come to my waaaay
I just want to flex
I just want to live my life
Oh lord my god ay ay
La na fun mi gan ni
Sho na ti ma gba leleyi
Oluwa con show me way
Oh lord my god ay ay
Lana fun mi gan ni
Sho na ti ma gba leleyi
Oluwa con show me way
Oya lay lay lay lay
Make we lay lay lay lay
Omo lagos lay lay lay o
For god ay ay ay ay
Oya lay lay lay lay
Make we lay lay lay lay
Omo Lagos lay lay lay o
For god ay ay ay
LAY
LAY
LAY ay ay ay
Oya lay lay lay lay
Make we lay lay lay lay
Omo lagos lay lay lay o
For god ay ay ay
OYA YA
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...