album cover
Grace
album cover
Utwór Grace został wydany 19 grudnia 2022 przez 2576986 Records DK jako część albumu Grace - Single
19 grudnia 2022
Wytwórnia2576986 Records DK
JęzykEnglish
BPM101
Melodyjność
Akustyczność
Valence
Taneczność
Energia

Tekst Utworu

Eledumare bless me
Make this people dem no go stress me
make this people dem no go jonze me
make this people dem no go, make this people dem no go
Eledumare uplift me daddy
Make you shame all those wey wan laugh me
Make you shame all those wey wan chance me
Make you shame all those
If no be God dem for match me like a carpet
If no be God dem for blow me like a trumpet
If no be God wetin eyes don see
Me and my geez from sundown to sunset
If no be God I for don fall Yakata
If no be God I for no dance galala
So I say thank you for your blessings
Blessings on me
I no go fit lie for you
All I just wanna tell you is true
Say my God is Good
Taste and you see it's true
Man no look like what we have been through
I've been through alot
Talk Dema talk but I don't give a fuck
Me I make a move ama shooting my shot
Try bring me down but am up in my spot Heading to the top
So I pop my Henny, puff some loud
My eye don dirty, I no see the crowd
Only good vibes is allowed in the house
Praying all day for the dollars and pounds
All by the grace, grace
Excess blessings
Man dem wan stress me
Oh lord have mercy
Written by: Chiobi Celestine Chibuzor
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...